Beyonce - Ja Ara E Lyrics
Get the lyrics to the song: Ja Ara E by Beyonce at LyricsKeeper.com.
Ja Ara E
| Ja Ara E Lyrics |
|---|
What Are The Lyrics For Ja Ara E By Beyonce?
(Eheee) ko jupa, ko jupa
(Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh, ja ara If you no know yourself you go lost o Ja ara, ja ara If you get money you be bros o Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest o (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out Look around in all the places you go to Stand your ground and stay outstanding like Ogun Watch your back and just do what you supposed to Take care of family and people you are close to Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh, ja ara If you no know yourself you go lost o Ja ara, ja ara If you get money you be bros o Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest oh (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept o Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out (Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) Ko jupa, ko jupa |
Who Wrote Ja Ara E By Beyonce?
Beyonce Gisselle Knowles, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Femi Anikulapo Kuti
|
What's The Duration Of The Ja Ara E By Beyonce?The duration of Ja Ara E is 3:10 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Coop: Keep On Hotel motel Holiday Inn…
- Paul David: I Won't Take Less Than Your Love "How much do I owe you?" said the husband to his wife…
- Vivian Lord: On Green Dolphin Street It seems like a dream, yet I know it happened…
- Whiz Bang Deal Band: So Hard Living Without You I can hear that old clock ticking, passing time up on the wall…
- Webb Wilder: Still Water Runs Deep Still waters run deep…