Burna Boy - Anybody Lyrics
Get the lyrics to the song: Anybody by Burna Boy at LyricsKeeper.com.
Anybody
Anybody Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Anybody By Burna Boy?
Ahh, ahh
Gbese Ahh, ahh I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forget, I say fashi Very soon expecting Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though unuh know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ahh Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something You won chop where you never work Shey na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come Wey you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Ki gbe , je kan gbo oh Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ahh Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something Money soon expected Je kawon padi e jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ahh Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something Gbese Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won |
Who Wrote Anybody By Burna Boy?
Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong
|
What's The Duration Of The Anybody By Burna Boy?The duration of Anybody is 3:09 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Dead 50's: Understand Your Man Don't call my name out your window, I'm leavin'…
- The Blue Flames: Mystery Train Train I ride, sixteen coaches long…
- Slobberbone: Whiskey Glass Eye Hey I been drinkin', I bet you couldn't tell…
- J. Vincent Edwards: Aquarius When the moon is in the Seventh House…
- Hot Club Of 52nd Street: On the Sunny Side of the Street Walked with no one and talked with no one…