Burna Boy - Comma Lyrics
Get the lyrics to the song: Comma by Burna Boy at LyricsKeeper.com.
Comma
| Comma Lyrics |
|---|
What Are The Lyrics For Comma By Burna Boy?
This one's for all my comma babes, man
Comma way Wetin be this o comma E Don finish o comma Something de miss o comma I suspect you o Champion no be easy, o comma Wetin be this o comma I no believe o comma Commot with your feelings o comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now (comma) Bad energy Bawo I go change am to another thing now o (comma) My baby jupa o Make you whine to the sound of the guitar o (comma) Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now (comma) Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una know say me I dey keep am, o really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi Wetin be this o comma E Don finish o comma Something de miss o comma I suspect you o Champion no be easy, o comma Wetin be this o comma I no believe o comma Commot with your feelings o comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now (come tell me shit now) Bad energy Bawo I go change am to another thing now (to another thing now) My baby jupa o Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o) Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now) Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una know say me I dey keep am, o really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay) I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there Your body bad, your body bad, bad I dey see comma there With your fake breast, with the silicon, girl I dey see comma there With your booty so big and your leg so slim baby I dey see comma there Tell me why your skin so light and your elbow black, baby? I dey see comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma there, comma there This one's for all my comma babes, man Comma way |
Who Wrote Comma By Burna Boy?
Chisom Ezeh, Damini Ebunoluwa Ogulu
|
What's The Duration Of The Comma By Burna Boy?The duration of Comma is 2:50 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Jose Iturbi: The Joint Is Really Jumpin' Down at Carnegie Hall Perhaps it was something that hit me, perhaps it was something I ate…
- Scot Albertson: Memories of You Waking skies at sunrise…
- 201: Rollin' [Verse 1: Shadow Ramirez]…
- Reginald Campbell: If I Had You I could show the world how to smile…
- Tank: See No Evil I don't read the XXL…