Burna Boy - Dangote Lyrics

Get the lyrics to the song: Dangote by Burna Boy at LyricsKeeper.com.
Dangote

Dangote Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Dangote By Burna Boy?
Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o No level, no level (It's Kel P Vibes) Ay, Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan Choko, make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo f*ck up I go show you my colour Shey wan ro pe mi o l'opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o Make una listen well well When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Kaluba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dollar I dey find And I don do yes yes Yes yes And many people don tell me no no, no no Moni lati lowo o Odi don don Tori iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love? If I get cash I go jaiye lokpopo I go give you cash, I go be your sponsor Mo ni iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love? If I get money, you go know o Still I go hustle 'til thy kingdom come Because because Dangote, Dangote (oh) Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o? I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo f*ck up I go show you my colour Shey wan ro pe mi l'opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o Emi gan gan lo mo ton so Abi you forget say I be the gorgon Mo man korin gongon lori gangan Mo man korin gongon lori gangan Bere lowo Kel P Tori owun gongon lolu gangan Bami lu gongon yen Dangote Dey find money ro ro Find money ye ye Find money no no Who I be to come dey sleep oh no Come dey sleep ye ye Mo ni Ji Masuun Alakija dey find money Dangote dey find money o Otedola dey find money Why me no go find money o? Ah ahn find money Adeleke dey find money o Adenuga dey find money Why me no go find money? Find money, find money Why me no go find money? |
Who Wrote Dangote By Burna Boy?
Damini Ebunoluwa Ogulu, Kevin Peters
|
What's The Duration Of The Dangote By Burna Boy?The duration of Dangote is 3:45 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Andres Castillo: The Little Drummer Boy Come, they told me pa-rum pum pum pum…
- Phlake: The Rascal Hey, hey…
- Eric Ineke: Skylark Skylark…
- Sean Beavan: The Horrible People And I don't want you and I don't need you…
- The Dogs: The Most Forgotten French Boy Oh well, I, I feel so lonely…