Burna Boy - My Money, My Baby Lyrics
Get the lyrics to the song: My Money, My Baby by Burna Boy at LyricsKeeper.com.
My Money, My Baby
| My Money, My Baby Lyrics |
|---|
What Are The Lyrics For My Money, My Baby By Burna Boy?
Mama dem call me
Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem no see one 'tory Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk how sey I don kill person start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Police dey find me now Give them the run around Skip to another town Now I'm in hiding now My girl and I Barely getting by And we don't play around There will be a robbery now Everyone kiss the ground We need this money now Put it inside the bag Take out the money start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Ladies and gentlemen as I look at my Rollie And I see the time Only two things come to mind My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Mama dem call me Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem no see one 'tory Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk how sey I don kill person start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Dem talk how sey I don kill person start to dey ja Dem talk how sey I don kill person start to dey ja |
Who Wrote My Money, My Baby By Burna Boy?
Damini Ebunoluwa Ogulu, Mugeez Rashid, Okiemute Evawero Oniko, Sean Maxbornd
|
What's The Duration Of The My Money, My Baby By Burna Boy?The duration of My Money, My Baby is 3:05 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Timo Maas: Help Me There's an awful world inside of me…
- Kraantje Pappie: Stretch Y-Y-Y-Yung Felix…
- Marty Stuart: Doin' My Time On this rock pile, with my ball and chain…
- Warren Fitzgerald: Just Friends Just friends, lovers no more…
- Teddy Randazzo: Kiddio I told you, baby, how I feel…