DJ Tunez - Cover Me Lyrics
Get the lyrics to the song: Cover Me by DJ Tunez at LyricsKeeper.com.
Cover Me
| Cover Me Lyrics |
|---|
What Are The Lyrics For Cover Me By DJ Tunez?
It's Kel-P vibes
Tonight Where the party dey? Where my people dey? Where the shayo dey Wey go make man feel alright? Tonight When nobody dey eh, na who go dey? No throw wey, yeah yeah, yeah No forget sehy Your dream no fi happen for one night, yeah And when e happen, make you enjoy this life Say na one life, yeah yeah And when the journey bin dey start Dem go look, dem go dislike, yeah yeah Sey no time They see man deh live life them ah dislike Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro, yeah Ko se mi lat'ibere o, oh My baby, my baby, my baby You got to know what the music do to me She say, na the music make her fall for me She say, my music got a hold on her She say, my music got a hold on her This life wey you see, fit make you pai now Life dey, wey money can buy now I don' tey, I don' tey, I don' try now No be everything you see for life, you yan now, woo Tonight Where the party dey? Where my people dey? Where the shayo dey Wey go make man feel alright? Tonight When nobody dey eh, na who go dey? No throw wey, yeah yeah, yeah Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro, yeah Ko se mi lat'ibere o oh My baby, my baby, my baby Mix monster |
Who Wrote Cover Me By DJ Tunez?
Ayodeji Ibrahim Balogun
|
What's The Duration Of The Cover Me By DJ Tunez?The duration of Cover Me is 3:18 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Stephen Gately: No Matter What [From Whistle Down The Wind] Chorus:…
- La Luz: California Finally In the morning…
- Pierre Belmonde: The Green Leaves of Summer A time to be reapin', a time to be sowin'…
- Hanne Mjoen: One Thing Left to Do Put this in motion, waves of emotion…
- Sid Eden: Let's Fly Away Let's fly away…