Fela Kuti & Egypt 80 - Fire Dance Lyrics
![Lyrics Keeper Lyrics Keeper](/images/lyricskeeper.jpg)
Get the lyrics to the song: Fire Dance by Fela Kuti & Egypt 80 at LyricsKeeper.com.
Fire Dance
![Fire Dance Lyrics by Fela Kuti & Egypt 80 Fire Dance Lyrics by Fela Kuti & Egypt 80](/images/songlyrics.jpg)
Fire Dance Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Fire Dance By Fela Kuti & Egypt 80?
Na the dance, make me come here today
Na to dance, till day break e oooo Dance, dance, dance, like my powerful ancestors The way our women dey move The way them dey move the body The way them dey shake the body The way them dey wind the body The way them dey twist the body I say them dey move the body Them dey shake the body Them dey wind the body Them dey shake the body How them dey shake am (Shake am like fire) How them dey shake am (Shake am like fire) Like e go burn you if you touch am (Shake am like fire) E no fit burn you if you touch am (Shake am like fire) Abeg no fear my brother near am (Shake am like fire) Make you near am like man o (Shake am like fire) See the yansh wey dey (Shake am like fire) I go near the yansh wey dey (Shake am like fire) Control the yansh wey dey (Shake am like fire) I go feel the yansh wey dey (Shake am like fire) Si si wey no fit shake am like that I say if you know say you know fit shake am like that Si si wey no fit shake am like that I say if you know say you know fit shake am like that Oduro, you stand you dey look everybody Toba joko ko dide, make we feel the dance o Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire) Jebu, dey (Let me do the dance o) Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire) Jebu, dey (Let me do the dance o) Do the dance o (Do the dans o, shake am like fire) Do the dance o (Let me do the dance o) Fire dance o (Do the dance o, shake am like fire) Do the dance o (Let me do the dance o) |
Who Wrote Fire Dance By Fela Kuti & Egypt 80?
Kuti Oluwaseun Anikulapo
|
What's The Duration Of The Fire Dance By Fela Kuti & Egypt 80?The duration of Fire Dance is 8:10 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Krisy: Toujours les Mêmes Ponko…
- Terra Lightfoot: No Hurry I am burdened by a blindness to your flaws…
- Annie Lennox: Love Song for a Vampire [From Bram Stoker's Dracula] Come into these arms again…
- Nicolas Matar: Another Day Don't you feel like you're running away?…
- Terry Serio: Donna Oh…