Femi Kuti - Dem Bobo Lyrics

Get the lyrics to the song: Dem Bobo by Femi Kuti at LyricsKeeper.com.
Dem Bobo

Dem Bobo Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Dem Bobo By Femi Kuti?
Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain So we struggle, suffer dey For this new democratic change But the truth of the matter be sey Dem disguise another way To continue their crooked ways Oh Yes! Dem bobo! Dem bobo your mama! Dem bobo your papa! Dem bobo your mama! Dem bobo your papa! Dem bobo your grandmama! Dem bobo your grandpapa! Dem bobo the market women! Dem bobo you journalist! The human right activists! In the name of democracy! Dem bobo your mama ahahaha ahaha! For tomorrow, they make us wait Then again, we wait in vain So many troubles in the rain To make this a proper mighty change But the truth of the matter be sey Dem disguise another way To continue their crooked ways |
Who Wrote Dem Bobo By Femi Kuti?
Olufemi Anikulapo Kuti
|
What's The Duration Of The Dem Bobo By Femi Kuti?The duration of Dem Bobo is 7:11 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Star Eyes: Take Me Home Is this my big break?…
- Shebang: Romeo Uno, dos, tres, quatro!…
- Pluto: Dat Rasta Ozzy from up de hill…
- Accept: Pandemic In the cool of the evening, when the fires start burning bright…
- Ivan: Fotonovela Tú para mí eres la estrella…