Ice Prince - By This Time Lyrics
Get the lyrics to the song: By This Time by Ice Prince at LyricsKeeper.com.
By This Time
By This Time Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For By This Time By Ice Prince?
Jos boy jos boy
Wiz boy wiz boy Wiz boy wiz boy Jos boy Ice Prince Zamani Wizboy Zamani By this time yesterday Dem no know who I be By this time yesterday I no fit chop belle full But today for Naija Na we de run the show From Europe to America We dey all over the world Baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh l say baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh Say baba God na your hand eh ehh Okwa go na your hand eh ehh Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow Ala banko Like play like play We turn to atomic bomb GboOoM Like play like play All the girls them be feeling the song Now we steady raising Cause they stealing my lines Marketers are pricing And I’m feeling so fine Gloria that’s me on TV See these days they speak and they believe me And I’m fly above brass easy From J Town to Freetown they need me Yeah see me swagging to the bank homie I lay it straight and no be say I de plank homie I got star above on all my rank homie So be the best and fool my nigga banks homie By this time yesterday Dem no know who I be By this time yesterday I no fit chop belle full But today for Naija Na we de run the show From Europe to America We dey all over the world Baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh l say baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh Say baba God na your hand eh ehh Okwa go na your hand eh ehh Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow Ala banko Shey them been talk say Them been talk say we no go blow up Shey them no give us protein Them talk say we no go grow up But e be like say I put hand for mouth and money I throw up And I try buy my brand new racey I cause them hold up Yeah and I’m feeling so fly man Haters go be for be for me never reply man Hey Baba God noni Them de hala my name for the whole country Yeah Ice Prince Wizboy We de step on stage And we de destroy This boy so good baba God for me I’m coming on blow now we get money By this time yesterday Dem no know who I be By this time yesterday I no fit chop belle full But today for Naija Na we de run the show From Europe to America We dey all over the world Baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh l say baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh Say baba God na your hand eh ehh Okwa go na your hand eh ehh Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow Ala banko Oya make we de skimpololo Oya make we de senkiliwo Oya make we de skimpololo All Nigeria be say be say Od Od Senkiliwo kiliwo eh Baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh l say baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh Say baba God na your hand eh ehh Okwa go na your hand eh ehh Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow Ala banko Baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh l say baba God na your hand eh ehh Baba God na your hand eh ehh Say baba God na your hand eh ehh Okwa go na your hand eh ehh Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow Ala banko J Town You know what am saying My name is Ice Prince Zamani My man Wizboy in the building That's how we do it Ala banko to all God does man you know what am saying |
Who Wrote By This Time By Ice Prince?
Isioma Ofuasia, Panshak Zamani
|
What's The Duration Of The By This Time By Ice Prince?The duration of By This Time is 4:01 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- The David Liebman Group: On Green Dolphin Street It seems like a dream, yet I know it happened…
- Eric Hisaw: Farther on Down the Road Farther on down the road…
- Broken Spindles: Birthday My face slowly sinks…
- World Saxophone Quartet: Machine Gun Well, the first time that I saw you…
- Hot Action Cop: Doom Boom Forget about the party shit's in Calamazoo…