Nneka - From Africa 2 U Lyrics
Get the lyrics to the song: From Africa 2 U by Nneka at LyricsKeeper.com.
From Africa 2 U
| From Africa 2 U Lyrics |
|---|
What Are The Lyrics For From Africa 2 U By Nneka?
Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh Say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story oh Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta Oh my Africa you are so beautiful Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through Africa no one else go save you but u, it is time to arise Take away your pride It is time to arise yes We are living in a world, self centred Making our own hell fire, all by ourselves And then we start with eye service, to make one notice us Can't we see, the way we lie to ourselves Africa, Africa, Africa, Africa Come with me, arise, arise |
Who Wrote From Africa 2 U By Nneka?
Lucia Egbuna Nneka, Arenor Meyer, Emmanuel Ngolle Pokossi
|
What's The Duration Of The From Africa 2 U By Nneka?The duration of From Africa 2 U is 3:53 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- The Unknown: Blueberry Hill I found my thrill on Blueberry Hill…
- Matheu Watson: Delilah Well you and I were meant to be…
- Calamity Jazz: Bye Bye Blues I got a big surprise when I saw you smile…
- Bob Crewe Generation: The Theme from a Summer Place There's a summer place…
- Mimis Plessas & The Jazz Quartet: The Man I Love When the mellow moon begins to beam…