Nneka - Suffri Lyrics

Get the lyrics to the song: Suffri by Nneka at LyricsKeeper.com.
Suffri

Suffri Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Suffri By Nneka?
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of the redemption, naija, naija We dey talk of resolutions, oya Tell me where the solution because nothing dey change We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake All these lies so Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Na only d rich man still dey gain oh All d moni where I dey go oh Still u see, na only poor man dey suffer Brother, your wish is my order, oh But nothing dey change, we just dey yan We just dey spray, we just dey rake, all these lies Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Bridge Suffri, suffri with my soul oh Suffri, suffri with my soul oh... jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Oga fulfill my wishes to travel to distant places But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces As life goes on, I remember all the things I have achieved Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit To see us rise we must rejuvenate Na bottem we dey teh teh Na bottom we dey teh teh Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long Jeh o jeh jeh jeh o |
Who Wrote Suffri By Nneka?
Nneka Lucia Egbuna, Farhad Samadzada
|
What's The Duration Of The Suffri By Nneka?The duration of Suffri is 5:49 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Rod Derefinko: Cool Boy, boy, crazy boy…
- Amber Benson: Under Your Spell I lived my life in shadow…
- Baby Ariel: Perf How you always looking so amazing?…
- Euterpe: Have You Seen My Friend Have you seen my friend…
- J.C.A.: I Begin to Wonder When I'm walking down the street I call your name…