Pompay - Africa State Of Mind Lyrics
Get the lyrics to the song: Africa State Of Mind by Pompay at LyricsKeeper.com.
Africa State Of Mind
Africa State Of Mind Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Africa State Of Mind By Pompay?
I want money, I like to steal I want to live with corruption in peace
Na me be police, Na me carry gun harass all the people, I kill them for fun I want money, I like to steal I want to live with corruption in peace Na me be police, Na me carry gun harass all the people, I kill them for fun Wait a minute, where you dey go, oya on your light This your face, you be like person wey no dey sleep for night Where you dey come from, wetin you dey do, where you dey go alone I say shut up there, come down, oya bring your phone Officer search him, if he tries to talk, I want you to slap him By their fruits you go know dem, dem go say police be the problem Wetin be that! You be student? No wonder you dey prudent You be criminal, you be cultist, yahoo no, you be culprit Shebi you no dey press, shey you no dey collect Where the receipt of the expensive gold wey you carry for neck Oya Sargent, give am the phone make him open am Put him password You dey like to dey travel abroad, Shebi you get international passport I be officer, I be Rambo, I be Actor wey become boss When I lock you up, you no go fit talk again by then you go fumble You be robber, you be fraudster, you don hide gun, you dey form gentle Small boy, you dey ride car, who give you money to take buy motor Yeah, Look around look around you Tell me what you see all around you yeah Bob Marley came to this world and you killed him (killed him) Chronixx now and you looking it Steven Tones, Steven Tones naw I gat a lot of things I wanna talk about naw Pompay let them know let them know Now We no come for trouble we come here to solve the trouble yeah yeah This one na Nigeria, we go kill am first Before you light the fire wait, I want to take him shirt See that one for that corner, dey try to run away Oya block am! I swear to God! We go kill them all today Oya bring your phone, Video am, we go put am or internet Because we get the same skin colour and we dey the same continent No mean say we be brothers! We dey glorify our brothers Them dey take our money chai! We go kill them all, we go murder See last time we attempt rally, now violence dey intentionally We dey suffer, we no get work, we dey find food, we no see chop So we go kill this foreigners, for something wey no relate Because, they carry our women, dey forget say we no be mate South Africans take advantage, make we spoil things Make we rampage This time we go win one cos them President na the weak one Forget them we be hardcore We go burn cars, we go burn stores We no care we go fight war If them no go, we go kill more Tones Yeah, Look around look around you Tell me what you see all around you yeah Bob Marley came to this world and you killed him (killed him) Chronixx now and you looking it Steven Tones, Steven Tones naw I gat a lot of things I wanna talk about naw Pompay let them know let them know Now We no come for trouble we come here to solve the trouble yeah yeah All around the world Say no to xenophobia, say no to xenophobia Eah Xenophobia, Say no to xenophobia, say no to xenophobia Look at them all of them dem be acting so stupid Looking at my face them be like the boy stupid But you stupid yes you are the stupid one Killing your brother in South Africa yeah yeah Steven Tones boy tones Pompay Cixqó I sight you Africa unite Africa unite yeah |
Who Wrote Africa State Of Mind By Pompay?
Iordyeh Moses Aondofa Francixqo, Omigie Oseimare Steven, Paul Erughe, Remmers Hendrik
|
What's The Duration Of The Africa State Of Mind By Pompay?The duration of Africa State Of Mind is 4:26 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Lyte Funkie Ones: Summer Girls Yeah, I like it when the girls…
- Joe Smooth: Promised Land Brothers, Sisters…
- Edward Mathews: A Woman Is a Sometime Thing Listen to yo' daddy warn you…
- Eddie Parker: Easter Song You're bringing me back to life…
- Anthony Phillips: Sistine There's a light on the sea…