Pompay - Mr Major Lyrics
Get the lyrics to the song: Mr Major by Pompay at LyricsKeeper.com.
Mr Major
Mr Major Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Mr Major By Pompay?
See When we come pon the street man
dem ma call us brosper But me i’m Mr Major pon it Yeah Mr Mr Mr Mr Mr Major Mr Mr Mr Mr Mr Major Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) No call me brother Call me Mr Major Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) No call me brother Call me Mr Major They no wan respect us But who dey hold the South South Music down for Hip Hop game except us You dey talk say rappers no dey blow again, how that one take affect us When we takeover na coup de’tat they no need to elect us Like dick we fit go hard anytime na small thing dey erect us Hip Hop King, heyyy Talent detectors Make we sign contract with no pay, Him dey try manage reflect us Bros wait, never dey vex, calm yourself nothing wey you carry for chest - Heyyy Na we dey the lyrical part of the hood, Na we dey bench the best How many times we go tell them bro, how many times we go let them know Even adenuga no fit help dem glow, they need see period to help them flow They claim say them dey help Hip Hop but how many rappers don blow through them I paid a visit last year Pompay and e be like where dem Dey raise children Them ask me why you dey throw shots, na wetin you don reduce to Like Tailor measure you wrong my guy, this kinda rap my brother no suit you Why you dey mess with the Gun Guy? Why you dey mess with the trigger finger? Shey for your mind you be fun guy? Just because you dey chill with the realest nigga Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) No call me brother Call me Mr Major Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) No call me brother Call me Mr Major I be boss I no dey like talk hush Pastor wey no dey go church much We dey smart nobody dey wash us Fine boys, na people dey rush us E clear na, make you dey dance, dey move, dey vibe, I make you dey nod your head commot matter for your mind, continue dey feel me, put your fingers in the air If you be Pastor I be Reverend so put me for song make I bless them Gone are the days when boys dey ball I dey watch like say I dey ref them Now dem see us dey shine he dey vex them but like draft message We no send dem Like who dey play mocking post I set my own goals and get them Dem dey run dey come we dey bend them We no need sauce we dey blend them You dey strike, you fire attack, you shoot your shot, My guy I defend them People dey see me dey get Joy Me and you no be the same boy Ask the people for your hood, even your sister dey halla my name boy Your babe say I dey blow her mind I tell her say I no be C4 She dey rush me but no be my fault my guy na my default Yeah I get that na your D fault, I dey see your work for that big butt But you no dey hangout with the G’s again We go hangout for that G-spot Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) No call me brother Call me Mr Major Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major) No call me brother Call me Mr Major Look yo Kids I gat to tell you something kids You know like, like You know just concrete on changing your diapers I have never burnt a record on here Cause I felt like it’s was, it was childish to say the least You know after this age of course I’m not gonna blame him it can happen So dude... focus on getting your energy level up right And then look for how to, look how to partner with the gods Right |
Who Wrote Mr Major By Pompay?
Iordyeh Moses Aondofa Cixqo, Kay-z Osas, Paul Erughe
|
What's The Duration Of The Mr Major By Pompay?The duration of Mr Major is 4:10 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Lyte Funkie Ones: Summer Girls Yeah, I like it when the girls…
- Joe Smooth: Promised Land Brothers, Sisters…
- Edward Mathews: A Woman Is a Sometime Thing Listen to yo' daddy warn you…
- Eddie Parker: Easter Song You're bringing me back to life…
- Anthony Phillips: Sistine There's a light on the sea…