Pompay - Street Lyrics

Get the lyrics to the song: Street by Pompay at LyricsKeeper.com.
Street

Street Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Street By Pompay?
Yunqblood
It's your boy Pompay you already know Steven Tones and Cixqó Whatta Gwaan Every single day by day I pray for Blessings to come my way o (E yeh Yeba) Back in the days no body look me No body wanna know my name o (E yeh Yeba) In the street wey we from different kind Of people wanna put you down o (E yeh Yeba) But them no fit stop me at all I'm blessed, I'm blessed, I'm blessed, I'm blessed (E yeh Yeba) Welcome to the streete Welcome to the street o Welcome to the street a Welcome to the street o Welcome to the street e Welcome to the street Feele (hold it), you're welcome I no get character 2 streets Wanna jump 140 characters Shey Na tweet Now I don be killer but I only kill beats If your phone na school this song go repeat (E yeh Yeba) Welcome to the street (you're welcome) We all hustle make we no go get defeat They wan vex me make I no go shine teeth Them wan open my ynash wetin them the find shey na shit All theses Street men wey wan come dey form star The only blue man wey get him a goal na costa For my street mhen I fit go win oscars This case no go ever pistorius like oscars From Benin I hustle go stardom Street too wise so I gat to use wisdom Rap king, studio na my kingdom If no be me then this your rap king dumb Every single day by day I pray for Blessings to come my way o (E yeh Yeba) Back in the days no body look me No body wanna know my name o (E yeh Yeba) In the street wey we from different kind Of people wanna put you down o (E yeh Yeba) But them no fit stop me at all I'm blessed I'm blessed I'm blessed I'm blessed (E yeh Yeba) Welcome to the streete Welcome to the street o Welcome to the street e Welcome to the street o Welcome to the street e Welcome to the street Feele (hold it), you're welcome They said you are acting like a child she's you no go grow up Even if you eat grenade shey you no go blow up You dey try do show them no go show up If you like turn green still you no go glow up Hear wetin I talk I no dey grumble Still haters open eye want make I crumble They want make I choke they want make I stumble They push me I summersault still I no go tumble I dey rock this beat like Khalifa rock Rose My lyrics de like medicine oya come dose I wan snap picture oya come pose This one no be lyrics wey them fit compose Lyrics dey shape cut you I no go bandage am In the old days ask Tiwa we dey Savage am See this Grammy very soon me I go bagged am Haters get belle for evil but oluwa miscarriage am Every single day by day I pray for Blessings to come my way o (E yeh Yeba) Back in the days no body look me No body wanna know my name o (E yeh Yeba) In the street wey we from different kind Of people wanna put you down o (E yeh Yeba) But them no fit stop me at all I'm blessed I'm blessed I'm blessed I'm blessed (E yeh Yeba) Welcome to the streete Welcome to the street o Welcome to the street e Welcome to the street o Welcome to the street e Welcome to the street Feele (hold it), you're welcome Pompay, yunqblood, Pompay Chilling in the studio Oso on the beat Shout out to Cixqó Scandalous, that dress is scandalous Steven Tones baby Spiritual |
Who Wrote Street By Pompay?
Emmanuel Ilegbodu, Iordeyh Moses Aondofa Francixqo, Paul Erughe, Steven Oseimare Omigie, Sylvester Oso Anegbe
|
What's The Duration Of The Street By Pompay?The duration of Street is 3:47 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Kyle Vincent: It's Too Late Stayed in bed all mornin' just to pass the time…
- Joe Smooth: Promised Land Brothers, Sisters…
- Unity Klan: Soldiers Do I hear what I think I'm hearing…
- Danielle Brisebois: Crawling On my knees I'm crawling once again…
- Fly Guy Dai: Bittersweet Mornings Maloba na yo elekaki sukali…