Prince Nico Mbarga - Sweet Mother Lyrics
Get the lyrics to the song: Sweet Mother by Prince Nico Mbarga at LyricsKeeper.com.
Sweet Mother
| Sweet Mother Lyrics |
|---|
What Are The Lyrics For Sweet Mother By Prince Nico Mbarga?
Sweet mother I no go forget you
For dey suffer we you suffer for me yeah [2x] When i dey crry my mother go carry me She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah Stop stop! stop stop!! stop stop!!! Make you no cry again oo When i wan sleep my mother go pet me She go lie me well-well for bed She go cover me cloth say make you sleep Sleep sleep my pikin oooo When i dey hungry my mom go run up and down She dey find me somthing we i go chop Sweet mother eeeeee..sweet mother oooo..eee When i dey sick my mother go cry cry cry She go say instead wey i go die make she die She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop She no dey tire ooo Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah Sweet mother eeeeeeeeeeee Sweet mother oooo....eeeee interlude...instrumental... You fit get another wife you fit get another husband but you fit get another mother? No! interlude...instrumental... when i dey hungry my mom go run up and down she dey find me somthing we i go chop sweet mother aaaaaa...sweet mother oooo..eee when i dey sick my mother go cry cry cry she go say instead wey i go die make she die she go beg God, God help me, God help me, my pikin oo If i no sleep, my mother no go sleep If i no chop, my mother no go chop she no dey tire ooo sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah Sweet mother aaaaaaaaaaaaa Sweet mother eeee..ooooooo Sweet mother aaaaaaaaaaaaa Sweet mother eeee..ooooooo |
Who Wrote Sweet Mother By Prince Nico Mbarga?
Nicholas Mbarga
|
What's The Duration Of The Sweet Mother By Prince Nico Mbarga?The duration of Sweet Mother is 4:46 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Whiteout: No Time My job's calling me and I sure need the dough…
- Platnum: What's It Gonna Be I can't explain it…
- Etta James & The Peaches: The Wallflower (Roll With Me Henry) (Hey Baby, What do I have to do,)…
- Lenny Fontana: Nite Time I'm tossing, I'm turning…
- Dave Guard: South Coast My name is Juan Hano de Castro…