Seun Kuti - African Problems Lyrics

Get the lyrics to the song: African Problems by Seun Kuti at LyricsKeeper.com.
African Problems

African Problems Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For African Problems By Seun Kuti?
African problems (Too much to talk about)
African problems (Too much to think about) African problems (Too much to sing about) African problems (Too much to shout about) But I must talk am I go dey sing am I go dey shout am Make dem dey hear am I go dey sing am I go dey talk am I must shout am Make dem dey hear am I must try to teach the people a new mentality Make dem appreciate Africa's superiority Make dem know say no be so things suppose to be Na leader dey put us for this mediocrity Take away our peace our liberty Leave us to leave in endless pain and poverty We no understand this their government policy We dey sell us into second slavery Make you help me ask them brother Why we no get food chop Make you help me ask them sister Why we no get houses to stay Salute my brother wey dey die Die for the future of Africa Salute my brother wey dey fight Fight for the future of Africa Unless we start to (Thinky thinky) Think of tomorrow (Thinky thinky) Fight for the future (Fighty fighty) Them won sell us away (Think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty) Them won sell us away (Think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty) I must try to teach the people a new mentality Make dem appreciate Africa's superiority Make dem know say no be so things suppose to be Na leader dey put us for this mediocrity Take away our peace our liberty Leave us to leave in endless pain and poverty We no understand this their government policy We dey sell us into second slavery |
Who Wrote African Problems By Seun Kuti?
Kuti Oluwaseun Anikulapo
|
What's The Duration Of The African Problems By Seun Kuti?The duration of African Problems is 5:00 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Holly Cole Trio: My Foolish Heart The night is like a lovely tune…
- Chris Minh Doky: Livin' La Vida Loca She's into superstitions black cats and voodoo dolls…
- Dorian Cheah: As Long as You're Loving Me Oh…
- Marian Farias Gomez: La Última Curda Lastima bandoneón, mi corazón…
- All Star Orchestra Plus Pipe Organ: Stardust And now the purple dusk of twilight time…