Seun Kuti - MANY THINGS Lyrics

Get the lyrics to the song: MANY THINGS by Seun Kuti at LyricsKeeper.com.
MANY THINGS

MANY THINGS Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For MANY THINGS By Seun Kuti?
I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things) Wey make me think many things (Many things) Wey tire me pass anything (Many things) As time dey go (As time dey go) Things dey spoil more and more (As time dey go) As time dey go (As time dey go) Children dey die more and more (As time dey go) No food to eat (As time dey go) No light to see (As time dey go) No water to drink (As time dey go) Nowhere to stay (As time dey go) I don hear many things (Many things) I don see many things (Many things) Wey make me think many things (Many things) Wey tire me pass anything (Many things) When I see the way my people dey live, under bridge and on top of water When I hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do When I see the oga of police in prison for stealing When I hear education minister in scandal for stealing When I see our senators, throw chair pull agbada When I see our senators, throwing chairs just to share money Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people I don hear many things (Many things) I don see many things (Many things) Wey make me think many things (Many things) Wey tire me pass anything (Many things) When you turn television, and you listen to the radio When you turn television, and you listen to the radio You go see the things them do, you go hear the things them say You go see the things them do, you go hear the things them say You go see the corruption (Lo ri si ri si) You go see the inflation (Lo ri si ri si) You go see the suffering (Lo ri si ri si) Suffering of the people (Lo ri si ri si) Ahh, lo ri si ri si (Lo ri si ri si) Ori si ri si, stealing (Lo ri si ri si) Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si) Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si) Ori si ri si, movement (Lo ri si ri si) Ori si ri si, government (Lo ri si ri si) Ori si ri si, party (Lo ri si ri si) Ori si ri si, system (Lo ri si ri si) Ori si ri si, cheating (Lo ri si ri si) Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si) Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si) Ori si ri si, government (Lo ri si ri si) I don hear many things (Many things) I don see many things (Many things) Wey make me think many things (Many things) Wey tire me pass anything (Many things) |
Who Wrote MANY THINGS By Seun Kuti?
Kuti Oluwaseun Anikulapo
|
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- Kyle Vincent: It's Too Late Stayed in bed all mornin' just to pass the time…
- Joe Smooth: Promised Land Brothers, Sisters…
- Unity Klan: Soldiers Do I hear what I think I'm hearing…
- Danielle Brisebois: Crawling On my knees I'm crawling once again…
- Fly Guy Dai: Bittersweet Mornings Maloba na yo elekaki sukali…