Seun Kuti - Mosquito Song Lyrics
Get the lyrics to the song: Mosquito Song by Seun Kuti at LyricsKeeper.com.
Mosquito Song
Mosquito Song Lyrics |
---|
What Are The Lyrics For Mosquito Song By Seun Kuti?
E get one think wey we don dey live with (We Africans)
E get one think wey we don dey live with (We Africans) Na small matter but na big matter too (We Africans) This matter don happen to you and me (We Africans) This matter don happen to you and me (We Africans) Na wetin be this matter sef Na wetin be this matter sef Mosquito dey bitin me E bite me I sick for body E bite me for hand (Mosquitto dey) E bite me for leg (Mosquitto dey) E bite me for ear (Mosquitto dey) Even bite me for mouth (Mosquito dey) E bite me for nose (Mosquito dey) E bite me for yansh (Mosquito dey) Event bit me blo cos (Mosquito dey) Ha ra ra ra Tell me now now now now Tell me now now now now now now We don tire to dey sick We don tire to dey die Every day of every weel E dey happen for your eye Na the government of the people No put clean water for the people Na the government of the people No take good care of the people So I say make una hear Shey na till we die finish una go (Stop the malaria) Till we die finish una go (Stop the corruption) Shey na till we die finish una go (Stop the malaria) Till we die finish una go (Stop the corruption) |
Who Wrote Mosquito Song By Seun Kuti?
Kuti Oluwaseun Anikulapo
|
What's The Duration Of The Mosquito Song By Seun Kuti?The duration of Mosquito Song is 7:25 minutes and seconds. |
More Lyrics
0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z
Lyrics Of The Day
- MC Skat Kat: Big Time Will you be there beside me…
- Ponderosa Twins Plus One: Why Do Fools Fall in Love Why do fools fall in love?…
- Scott Dreier: Pure Imagination Willy Wonka:…
- Etienne Lorin: A Joinville le Pont J'suis un p'tit gars plombier zingueur…
- Fred Squire: Lost Wisdom I got close enough to the river that I couldn't hear the trucks…