StarBoy - Cover Me Lyrics

Lyrics Keeper

Get the lyrics to the song: Cover Me by StarBoy at LyricsKeeper.com.

Cover Me

Cover Me Lyrics by StarBoy
Cover Me Lyrics

What Are The Lyrics For Cover Me By StarBoy?

It's Kel-P vibes

Tonight
Where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright?
Tonight
When nobody dey eh, na who go dey?
No throw wey, yeah yeah, yeah

No forget sehy
Your dream no fi happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life
Say na one life, yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike, yeah yeah
Sey no time
They see man deh live life them ah dislike

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight

Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeah
Ko se mi lat'ibere o, oh
My baby, my baby, my baby

You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don' tey, I don' tey, I don' try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight
Where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright?
Tonight
When nobody dey eh, na who go dey?
No throw wey, yeah yeah, yeah

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeah
Ko se mi lat'ibere o oh
My baby, my baby, my baby

Mix monster

Who Wrote Cover Me By StarBoy?

Ayodeji Ibrahim Balogun

What's The Duration Of The Cover Me By StarBoy?

The duration of Cover Me is 3:18 minutes and seconds.

More Lyrics

0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z

Lyrics Of The Day