Victor Pedro - Zam Zam Remix Lyrics

Lyrics Keeper

Get the lyrics to the song: Zam Zam Remix by Victor Pedro at LyricsKeeper.com.

Zam Zam Remix

Zam Zam Remix Lyrics by Victor Pedro
Zam Zam Remix Lyrics

What Are The Lyrics For Zam Zam Remix By Victor Pedro?

Ah
Oya
E je afo
Oya
E je afo

Oya je ka lo faji 'cause this na remix
She say she wan chocolate
(Skelebeh, skele beh beh beh)(niaja)
Mon sare wa bi fire brigade
(Skelebeh, skele beh beh beh)

Let it flow, now here we go
Ha take it slow, eh ungabuzi ukuthi uban'lo
Hloniphi ungasabi, sobe si sola yonki ndawo
Ngale zandla maqueens sekunjalo (remix)

O my baby eh,
If them other boys do anyhow o baby mo I go fight for you-u
I go dey here from now till the end nwayimo, ngozi dili ah
She say she want my chocolate
Zam zam zama, aboki sef go relate
Oya jekalo faji 'cause this na remix

Zam zam zam zam
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam
Zam zam zam zam
Ah We goin' higher
D girls dem goin' gaga
D guys on fire
Mr. DJ pop up the replay

Niggas only watch and talk
Homies in the club only watch and stock
But mommy your a ten, I wanna make a plan
'Cause I want you, and dey want you (ah)
Baby girl is all about you
Niggas and d homie girl dey know is you
'Cause am feelin' you and you know say me I do
Ah Baby I want you

I say, I say, I say, I say , I say go down low (chesa Victor Pedro)
I say champagne, moet you say ace,
Just go down low (Afro number one)
Baby just go down low (washa)
Baby just go down low (washa)
I say, I say, I say, I say, I say go down low

Let it flow, now here we go
Ha take it slow, eh ungabuzi ukuthi uban'lo
Hloniphi ungasabi, sobe si sola yonki ndawo
Ngale zandla maqueens sekunjalo

I make them ladies go gaga
Uyahleka, wawa
Makoya, remixa
Iafro, remixa

O my baby eh
If them other boys do anyhow o baby mo I go fight for you-u
I go dey here from now till the end nwayimo, ngozi dili ah
She say she want my chocolate
Zam zam zama, aboki sef go relate
Oya jekalo faji 'cause this na remix

Zam zam zam zam
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam
Zam zam zam zam
Ah We goin' higher
D girls dem goin' gaga
D guys on fire
Mr DJ pop up the replay

Chesa victor pedro
Afro number one,
Washa, washa (wosa)

I'm in the mood oh prisca
Make you know oh lady
And, if I tell you say my baby go down low
Sho ti ye hin
Am in the mood my baby
Please don't be wicked my lady
If I tell you dat am in d mood
My baby, just take it back and slow
Take it take it

We going higher, ya siya flyer
We making mula, everyday
Pool party, big nuz mansion
Yes tequila, smoking weed (durban poison)

Zam zam zam zam
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam (eh le le le le mama)
Zam zam zam zam
Zam zam zam zam

Fellas and females

Who Wrote Zam Zam Remix By Victor Pedro?

Mandla Maphumulo, Mthokozisi Khathi, Mzi Tshomela, Victor Pedro Olebezi

What's The Duration Of The Zam Zam Remix By Victor Pedro?

The duration of Zam Zam Remix is 4:34 minutes and seconds.

More Lyrics

0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z

Lyrics Of The Day