Wizkid - Ease Your Mind Lyrics

Lyrics Keeper

Get the lyrics to the song: Ease Your Mind by Wizkid at LyricsKeeper.com.

Ease Your Mind

Ease Your Mind Lyrics by Wizkid
Ease Your Mind Lyrics

What Are The Lyrics For Ease Your Mind By Wizkid?

(It's Kel-P vibes)

Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realize
Sey, many things go happen, and it's real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey bus', they can't open their jaws

Some days, it fi be like sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah

Looking at my past, I'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places, even man never reach
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See StarBoy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here

Some days, it fi be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah

(Mix Monster)

Who Wrote Ease Your Mind By Wizkid?

Ayodeji Ibrahim Balogun, Udoma Peter Kelvin Amba

What's The Duration Of The Ease Your Mind By Wizkid?

The duration of Ease Your Mind is 3:05 minutes and seconds.

More Lyrics

0 | 1 | 2 | 3 | 4 | 5 | 6 | 7 | 8 | 9 | A | B | C | D | E | F | G | H | I | J | K | L | M | N | O | P | Q | R | S | T | U | V | W | X | Y | Z

Lyrics Of The Day